My pipu, how you dey now. O di kwa mma? Happy happy independence day. Our great and graceful Nigeria dey turn 48. Na time to celebrate. Nigeria, we hail thee!
Hmm, make we add small, small style. Wey that akata version? Ah, you no see? That one na trial version. The girl try well well, sha. But today na for the real omo Naija:
OK, I sabi say na aje-butta (like me, sha) but e sweet, eh? "If you Naija and you know it and you really wanna show it, if you Naija and you know it jump and shout 'Naija!'".
And what if you no be Naija? Na small thing, sha. You still fit find something for appreciate. See 13:18 for Jon Stewart wey them bring old people watch Obama/McCain debate.
Old Jewish bint: "She's a big horse, that Michelle"
Old Jewish bobo: "You mean she has a big tuchas?"
Old Jewish bint: "Well, yeah, I said she's a big horse"
Old Jewish bobo: "Well many black women have big tuchases"
Old Jewish bint: "Not all of them; just ones from certain tribes"